avatar

HERO

kossydiba

Too much sadness.

(Jun 08 2014 at 10:47pm)

If I Pray, I knw say heaven go hear mi Name. If to say na me wey dem bomb blast, if 2 say na me d carry Gun, if 2 say na me wey dem shot, Man i 4 don tire 2 follow d battalion. Tell me y u go kidnap mi sister ehhh, if I do dsame 2 a brother lyk u make u tink am cuz den u knw say yawa go gass on another man. E d pain mi dats y I keep pleading wit tears in mi eyes. Pls bring Back our girls so u can bring back d peace. Dey even All dis problem started wen som mumu mallams started 2 learn hw 2 make bomb instead of Soya. Tell me y u guys bcame lyk dis mi G. I want 2 knw d truth so I can apologise 4 d tins I did. I use 2 knw luv peace n Harmony bt now am Suffering n crying. I AM NIGERIA

[2K views]

Last edited 08 Jun 2014

You may also Like:

avatar

Member

supa9ja

Re- Too much sadness.

(Jun 13 2014 at 12:26am)

well written bro


quote | like (0)
avatar

Member

Trustworthy

Re- Too much sadness.

(Dec 17 2014 at 03:47pm)

HEHEHE


quote | like (0)
avatar

Member

Trustworthy

Re- Too much sadness.

(Dec 17 2014 at 03:48pm)

Trustworthy: HEHEHE


quote | like (0)

Quick reply


add files