avatar

HERO

dice5t

Our clergy men don turn another thing.

(Sep 01 2014 at 05:06pm)

Fellow Nigerians i hail o, me i create this thread becos i no understand hw e d be with some of our clergy men again o. Imagine pastor Chris of christ embassy divorced with his wife lately as a result of his infidelity, that is very un called for. The man no even feel remorse o. He even did one funny thing after dia divorce; he went to their website and removed his wife's pictures and all information about her(LOL). How clergy man go d cheat on em own wife when my papa sef wey no be pastor no d cheat my mama( i no too sure sha ).

And i the think am say na d begining of d end of Christ embassy b dis, bcos some members follow the wife while others follow the man. That man ways no pure. Right from the first time wey i see am my spirit no even accept am. Its like that man go be fag too sef. See em hair yet. Most of our clergy guys in naija re not preaching salvation, bt dey re after money. Make we pour out our reasonings on dis ish abeg.

[1K views]

Last edited 01 Sep 2014

You may also Like:

avatar

HERO

kossydiba

Re- Our clergy men don turn another thing.

(Sep 04 2014 at 03:53pm)

D tin wonder me o. In fact I jst d go church 2 fulfill d scripture. End time


quote | like (0)
avatar

HERO

dice5t

Re- Our clergy men don turn another thing.

(Sep 08 2014 at 05:31am)

hehehe, i just d go church bcos if i no go pple go tink say i don d do jarz..


quote | like (0)
avatar

HERO

dice5t

Re- Our clergy men don turn another thing.

(Sep 08 2014 at 05:32am)

kossydiba: D tin wonder me o. In fact I jst d go church 2 fulfill d scripture. End time


na for church worst tins d sup oo


quote | like (0)

Quick reply


add files