avatar

HERO

Samuel161

Joke:me and my gf

(Apr 24 2014 at 05:26pm)

As my gf say she must do every bad thing with me today own no be small thing o.me and my gf been dey kwali(smoke igbo) o after like 5 wraps each men I don reach heaven already o been don high die. I come turn look my gf she sit down dey cry me come wonder wetin the make my baby cry na so I come ask her baby what's wrong as if she dey wait make I ask make she add gear to the cry .ah ah I reason why my babe go the cry like this so I come ask again baby what's wrong she just hold me the cry come say baby I was sitting down here the next thing I can't find my right leg o as me ma don kwali na I ask her ah ah where did you keep your right leg na you this girl eh I come join her the find her right till now we never see am o abeg projectnaijites if una see my gf right leg make una let me know abeg

[2K views]


You may also Like:

avatar

Member

vickmegazord

Re- Joke:me and my gf

(Feb 26 2015 at 07:04pm)

Lolzzzzz


quote | like (0)
avatar

Member

edwardsdaniel

Re- Joke:me and my gf

(Jun 10 2017 at 04:35pm)

It here in Benue state


quote | like (0)

Quick reply


add files